Congratulations to all the winners, I hope to see you guys here next month and abeg Igebotz dey do this analysis on time as any delay means I have to keep merits for this and e dey worry my schedule. I want to encourage more topics to be brought to the local board. It must not be bitcoin related topics and don't feel intimidated, we all were like you when we started but we worked our way to the top of the leader, you can do the same as well so no dey fear anybody, take corrections and develop yourself into a better forum user.
You done tok all finished na so e be. And delay dey make some people dey get BP oo.. Igebotz abeg oo. And really 2 support di Merit source threads na won of di konkon be that make we force hands together on dat matter so di oga dem for forum go know sae we need dat thing well well. But can we create a thread on di subbords as well? Or e never reach dat won? Thanks