Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Still a newbie/novice.
by
Stable090
on 11/08/2023, 21:57:47 UTC
Good morning to you all my naija people. I registered a year ago but couldn't meet with all the forums activities due to Ill health I was battling with for 9 months. But am better now and am seeking all your support in guiding me through the activities of the forum so that I can succeed like all of the great minds here. Thank you all. Humbly waiting for your guidance please
My brother welcome back to the forum, how is your health now, hope say u don better right? Make you take care of yourself oooo, our health dey very important so make we take care of ourselves. No worry plenty people dey dis local board wey go fit help you with everything wey u need, one person wey dey ahead of me don drop rules give u, incase if u get any question, kindly ask here and plenty people dey here wey ready to help u, and high rank people wey dey hear u get their support.