Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Nigeria government don return Bureau De Change!
by
Mate2237
on 19/08/2023, 19:36:38 UTC
You are a Sr. Member in di local board and u been dey we dey tok about di Spamming di local board, creating the same threads in the local board. Oya look at dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462608.0 and I believed sae you don see dis thread here and you ignore it because u wan create thread, even at that u for make comment on the already existing thread instead of creating new one. Abi you never read dis rules before https://bitcointalk.org/index.php?topic=5430885.0 please if u never read am before please do am so u go fit guide oda people.

In addition, Weti you tok e no dey too different from di oda thread, it would been a good comment and merit would have been awarded to it.