Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: HOW ILLITERACY AFFECT BITCOIN INVESTMENT/DISCUSSION
by
Richbased
on 21/08/2023, 21:21:49 UTC
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.

Yes o my brother man from another mother make we follow who know road o so that we no go get lost, no matter how e be there's need for everyone to know and understand things happening around us.
Make we remember say ignorance is not an excuse in the sight of the law so we are accountable for our actions and in actions