Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Do You Think Military Intervention Is Needed In Republic?
by
Smartvirus
on 25/08/2023, 23:33:34 UTC
Do you think a military intervention is needed in Niger Republic?
Well, e no be like say e get any of the forms of government way too better shah but then, I go ask say, where ECOWAS been Dey when e get this abd and out of hand?
The problem we Dey get at times be say, these bodies go see watin Dey bad but based on economic benefits of member nation states, them go ignore and wait until e get out of hand like this before them go reason to wan restore civilian government.

Left for me alone, I go say make Niger settle their matter by themselves. Military government fit still Favour them last last via say, this guys sabi instill discipline in its citizens and watin them Dey wake up against dey ideal to help African nations. Make we keep the foreigners way go wan buy us cheap and sell to us costly out, make we do am ourselves.