My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.
I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting Dem go talk.
My brother this place na gradual process, as you can see you self don the move small small na so e de be for here.
If you attempt to learn them go carry you along and you will learn and know how the forum they be but some of us go rely say dem legendary guys go rank us up which no be true because them need see our effort before them support us.