Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: Make we help our self
by
SmartGold01
on 02/09/2023, 20:07:13 UTC
⭐ Merited by Charles-Tim (1)
If I go understand you correctly as you mentioned brainboss, na him be the only merits source we get for we local board and from our understanding e be like say na only locals him fit dey give merits than any other sections for the forum since him merits na for localboard. Apart from that whom do we expect to help us grow where every body dey hustle from outside, the person wey I know say for give us lifting hands for be Charles-Tim but him no be merits. Then next generous giver na Igebotz na him dey act like merits source but him no be anyone but has assisted lots of people than any other person here, so I go dey in full support make Theymos approved him application to help people grow small. Na only Igebotz and brainboss be the only generous giver the rest people no even reason anybody here rather them prefer giving another follow higher rank member than giving people wey dey we local board.

But anyhow if you dey finid difficulty for merits, I go refer you go hugeblack merits thread where him say make you post any link of your post and another person own for local board wey you know say supposed get merits wey never get merits I believe say that one too go help you as well.
Abeg no reason anybody else here because na only brainboss be the merits source we get here na wetin make our people dey apply so that them go help we people grow as well.