Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Make we help our self
by
Charles-Tim
on 02/09/2023, 21:29:46 UTC
Charles do you know your problem, you too dey do like sey you too sabi, when person talk wetin sweet me I go respond or contribute but if person talk wetin no sweet me I no go talk, i dey come local board everyday dey read wetin dey happen even other people too dey do the same thing, you wey go apply for merit source wetin you don do for this local board, wetin b your contribution as old cargo wey you b for naija local board, make you no dey too do over Sabi, e no good, something wey we dey talk wey go profit us na wetin you don go carry statistics come dey show yourself, nwanne bring your self down small, over Sabi no good
If you are not doing like you are too sabi, you would have read this:

  • 1. Only Naija Pidgin and English is allowed


What have I done for this local board?



After beginners & help and bitcoin discussion, I am most active on Nigeria local board with 1057 posts.

You are funny  Grin