I just say make I talk my mind no be say I com offen any body but if person vex I day sorry so I go rest my cast for here and any pasin way get something way day boda him/she for mind make him/she just talk am because u fit get helper for here.
I no come know why u dey vex ooo, you wey just dey come forum wey u suppose came down, u dey claim say u wan talk ur mind, and who tell you say high rank members wey dey dis local board no dey try? Dem they try there possible best to make sure say dem carry everyone along, and I don’t know maybe high rank people wey dey dis local board dey ur mind wey be say dem go sabi Wetin dey ur mind, no be say u don ask question wey be say anybody no answer u, e go dey difficult wey anybody go ask question and people no go contribute positively to am. U just dey enter d local board and d second post wey u go do for here, u come dey para say high rank no dey do there work.
I am very sorry all this things happen as lack of proper investigation this goes not only to a person but all the high rank members in this community actually coming to a community as a new comer without appropriate investigations you can do the same thing I did so I am very sorry of my attitude I want to use this medium to beg for forgiveness please and I will also go and have more experience and investigations before I do anything again ones again sorry for my manners 🙏