Without DdmrDdmr and Switzerland's ( LoyceV ) helpful recommendations, none of this would have been feasible. My heartfelt thanks to @Rikafip for providing a handy link for making graphs and gathering data.
Active Board Members(70+)
[size
Wetin i wan talk here be say na something wey i observe for the table many members that is be listed in the table some of them rank is greater than the rank wey Dem dey for table, i dey talk dey this table need update we carry our people Dem cum the table and besides some people wey don cum join us for forum we be member even going for full member their names no dey table, at least we suppose to update the table. Like few people wey i observe be diz
Current ranks Legendary..............Hero member.................Sr member.............full member.......................member........jr member
1) RuchiMan uchegod-21 Frankolala No rank up from ××
2) Oluwa-btc Zaguru12 the table
3) Agbe CryptSafe
4) CryptoHeadlineNews EarnOnVictor
5) Fivestar4everMVP Lida93
6) Hyphen(-) Mate2237
7) Asiska02 Obari
E go need to update them, and if you get beta chance update the table, more our country people dey local board wella