Not that I don't make profits when I hold, but to hold for that particular price to come to pass is the major challenge to me, can you share your idea on how to make it real in the future for that your target price to come to pass, so that people that are facing the same problem like me will learn.
To make profit on top hodling btc , you go need to hodl a long time and that usually go be for halving circle. Bitcoin dey always bull when halving don happen then after sometime the price go begin appreciate.
Bitcoin matter na wetin concern patients, Dem no dey rush am if you want to get that kind of profit but wetin you go also know be say the thing fit don reach highest (ATH) and you no go know, na so e go begin drop and that one mean say e don dey your hand be that oo.