Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Easy to say but hard to make it real in the future.
by
Gozie51
on 20/09/2023, 09:32:20 UTC

I was told that some people have been holding BTC over 7 or 8 years for the price of BTC to reach a particular price of their choice before they can sell, does it mean they don't have issues to solve by selling their BTC? Or they have other way to get the money to solve the issues without selling their BTC? because it hard me to hold long like one year when there are some important things to buy.
Not that I don't make profits when I hold, but to hold for that particular price to come to pass is the major challenge to me, can you share your idea on how to make it real in the future for that your target price to come to pass, so that people that are facing the same problem like me will learn.

How are we sure say some people dey hodl their btc for that long? Even if there people who hodl that long, na how many percent of people? Moreover no be individuals wey still dey find wetin dem go eat dey try that. Most hodlers for that long na institutions, big boys like Elon musk dem and that level of people wey no need money for anything but you wey need money, abeg sell your coins take solve your problem except no be pressing need after all you buy am for profit and if you don already make profit den you no dey lose . However, na bull run dey come so, e depends on your neeed.