Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: This habit no they help at all (true or false?)
by
Dobabe
on 22/09/2023, 13:46:36 UTC
Gambling fit favour person today but sometimes no better thing the person dey use the money do. I never hear for my life say person use gambling buy car or build house rather the person will misuse the money. For me, gambling money no be better money, anybody wey dey hustle make the person stay out from gambling because I don see many cases wey person loss huge amount of money inside gamble