Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Weldone country people
by
Mia Chloe
on 23/09/2023, 13:10:16 UTC
My country people una well done oo since wen I don  de dis forum I de observe threads for other boards I notice say some times people de use offensive words wen Dem de try correct others.But since wen I de go through dis our board I neva see curse of any kind we de always de polite wen we de correct others.so I de create dis thread tay praise and thank una say make una continue to de do am oo as e help motivate newbies Dem to ask important questions for here.