Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Newbies avoid plagiarism.
by
Abdulzuruku01
on 24/09/2023, 21:50:47 UTC
if you don't know what to post, forget about it as no one is forcing you to reply or create a thread. you can do research on that topic if you so wish, but when you have no idea, don't write. I know say everyone wan try rank up, but ranking up takes time.if you learn more and take your time to understand the forum this one no go be issue for you. the idea of seeing our Nija guys banned dey pain me well well for body and I go advice make we read the rules of the forum again.
The problem wey we newbies dey get be sey once we join the forum to post go dey hungry us, we dey always forget sey dey get some rules wey guide the forum. because this thing wey i dey talk happen to me too, the first wey I joined the forum I just they disturb my friend wey introduce me sey I wan post without having knowledge of what to post, na em my friend con tell me sey I need to read and understand the rules wey guide am and na from then I con  start to dey hustle and e don really dey help me now.