Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why most people for naija believe say Bitcoin na scam?
by
Hatchy
on 27/09/2023, 18:02:33 UTC
For Nigeria, 50% know about Bitcoin like Dem don hear about am before. While d remaining 50% na e understand Wella watin Bitcoin truly be. And this people na mainly youths Dem. The idea say Bitcoin na scam wey many people dey put for mind to me na lack of knowledge of watin Bitcoin really be. Bitcoin no be scam, but many people don put am for mind because of bad thing wey Dem hear say others don use Bitcoin take do.