Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: African bitcointalk community hangout
by
Richbased
on 28/09/2023, 21:55:07 UTC
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?

u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.

Thanks to you cryptopreneurbrainbox, na baba God go bless you for the good work you dey do for this platform. Your reward is in heaven as the well being of your fellow country man is also part of your agenda. Keep up representing us and prove to them so all of us no get that fraudulent spirit in us. I know people go wan try to pull you down but believe me baba God gat you. Prove to them that their are genuine and legit individuals amongst us. Thumbs up!👍