The high cost of living is attributed to the government lapses in planning, and the government of the day has made it almost impossible for our naira to have value for whatever goods we want to purchase, and this portrays a high level of danger, Nigeria is a great country that is blessed with natural resources, I think out government to rethink and get the right things done for the sustenance of it citizen,
Everything starts from voting the right persons into office and also we destroying whatever cartel is in Abuja controlling all the president that get into office to change dem from the initial plans dey had for the country to what suits the cartel over there because how will everybody be doing the wrong things, e means say something dey happen for that top wey we no dey understand. Goodluck Jonathan had go plans for the country but e no work, even Buhari been start very well but everything collapse. Our problem is coming from bad governance because if we get it right from the voting poll we no go get problem again for this country as we dey bless but no know how to use am because our government no wan give us breakthrough, dem want make we dey surfer so we go be their puppet for electoral malpractice to give them power again.
I think Nigerians has being push to the wall, some many homes barely feeds twice a day not because the can't hustle but because the hustling is no where to be found, even the mason work people manage with, is not anywhere because the price of building materials is on the high side, currently you can only see real estate firms building but not even the level it was before, the government needs to start from somewhere because the masses are suffering much and this might cause more insecurity is not handled very well.
Those Real estate people self dey take risk building all those costly building, the average Nigeria no fit afford their house and na the small favored people wey get luck get better paying jobs fit afford the house and again yahoo (illegal people). If we get a good government dem go invest in human development and creating jon opportunity for people to hustle and not only stomach infrastructure wey no go pass 24hrs and e dun finish. Nigerians dey ready to hustle but no better hustle dey for person to do although we get online hustle now and na there the Gold dey so na for we to get sense on our own and not wait on the government. Shuku eye for digital skills that'll help us get something from this internet money.