Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: School drop out, unwanted pregnancy and divorced - my personal view on these!
by
Hewlet
on 30/09/2023, 19:33:45 UTC
[quote author=CryptopreneurBrainboss

 If you wan drop out go chase your desire do am, I no think say people too dey reason that dropout matter again because now wetin dey rein na money not degree. You fit be drop out but provided say you make am fir life, nobody go dey reason you as drop out. Those wey finish school go dey wish say dem dey like you self. As for the divorce matter Nigerian never accept that culture yet that's why people still dey judge wen e happen but as I dun talk, no reason anybody matter, do wetin you feel is best for you.


[/quote] normally people eyes don de open to the reality say school or no school, na money everybody de find last last. The only issues be if you choose to drop out at any point e go first make sense say you de on funds because nobody go reason your matter again but majority of our students now an small children when be say before them go get mind make that kind decision, e go really hard them