As a naija guy I be, I just believe say naija no dy carry last for anything, you no go dy inside river soap dy enter your eye na, people wey produce am already know those tins that's why dem put eye care mode, once you switch am to eye care, be it system or phone, by brother you go feel the am say the light go get less effect on your eye, just try am see.