Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Time waits for nobody.
by
Cityhunter34
on 07/10/2023, 18:31:18 UTC
One na make I see result from people wey dey do am first before I go do. Na still time you dey waist.
Wetting you dey talk na true, because many people dey always want to see results before them go start something and na bad habit be dat. Iike one of my friend, naso him do until the person wey him dey wait to arrive before him go start come blow, and opportunity no come dey to see the guy again. Him come dey regret why him no start with am early enough.