Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 2 from 1 user
Re: Nigerian street pranks and its effect.
by
rachael9385
on 09/10/2023, 13:26:21 UTC
⭐ Merited by hugeblack (2)
Pranking people on the street has become a common order with no consideration of the victim's emotional/psychological state of mind.
It is actually disgusting seeing the extent some people go to create content. No safety measure in place for some of them and they can actually cause someone sick to have crisis. For example, this one uses fake snake to prank random people on the street. This is extremely dangerous! If they use only those among their crew for the prank, it would have been better to avoid any emergency. Besides, we already know it is just script they are acting.
Omor, this video made dye, e dey funny sha but e still dey risky on the other hand, why e dey risky be say, you now way be the content creator way Sabi prank people with scary thing like these one way you drop, the girl use robber snake dey prank people and just imagine say now she go prank person way get high blood pressure ( aka B.P) and the person from there collapse (even if say the person faint self), how e for be? So I go say e no good at all, although nah for fun but make e try be say nah only funny funny thing we go dey use dey prank people and not something scary like the snake.
This girl way dey use snake prank pipo for street, abi she know know say snake nah something way no be everybody like to see? Although say nah fake but it's not advise to do such thing with something scary.