Me I believe say among those of us wey dey here fit hold political office tomorrow, abeg make we reason this matter.
No be about people wey dey hear entering into politics. The people hear no be saint just like some other "good" people don enter politics say make dem go correct certain things but they end up being worse. The people na about the system wey no dey allow better thing continue. It is really endemic and the system need total overhauling by referadum or other means. Corruption dey kill will power and people become worse than you knew them.