For me oh, I think say Bitcoin na blessing to us, because no single entity get control over Bitcoin.
Making it more resistance to censorship and manipulation.
E dey empower individual to get direct control over their finances without relying on intermediaries.
Here the truth- Bitcoin na blessings to you if you dey earn in Bitcoin and fit use an as emergency funds when you need your needs to be sorted out. All the talks about say e dey empower individual to blah blah blah only concern people wey dey on "holding -mode". For this Naija the thing wey be blessings to us na business. Na that one sure pass. Because you Sabi say once kasala burst like this na your business be your baby wey go save you if you invest wella to build am up.