My country people I dy greet oo,
Good evening inside this evening,
I want tlk about one serious issue wey dy bring us backward for our country wey be na my brother na my brother, oyibo man call am tribalism.
True true for this country we dy go back because we we know people we dy capable to do most of the jobs for we country, but base on say him no from my place, we no go give am the job, we go come give less qualify person we go do nonsense wrk, or person wey no know anything about the job base on say na ur brother.
Am
If you see all this thing where dey happen for this our country ba, na our leaders dey kill us because dey know on make the country good na corruption full anyway, dey use poor people to win election with money dey bribe them so that dey will electe them to win, and poor people don't care to suffer for 4 to 8 years again, because dey use money to close their mouth, na we dey kill our self because if we no collect bribe we go get to choose better person where capable to work for naija.
Make we take our presidency as example now, during election time in 2015, we know say buhari na less qualify candidate, but because we dy do brother brother, we vote am in, him come later dy show us shege.
Early this year, we know say jagabam na less qualify candidate due to health reason and intellectual capacity, but because of tribalism, na south South turn, we still put am for power, now him dy show us snr level of shege.
On the military regime Buhari fight go corruption when he win the election and he help the poor people and the economy is going smoothly everything is cheap and our naira get value does days and that makes the citizens like him and he have the privilege to win for 2015 election because of is good work and otherthingthat make buhariwin for is election PDP and corrupted then APC, when buhari turn the president he intentions is to help the country's but because of corruption he can't do anything because he can't do everything by him self he need the have people under that will help him and they corrupt if dey give them money to work dey will chop 80% and use 20% if corruptions did not stop tribalism won't be control and the country will not improve, because people turn to tribalism because lack of economic opportunity or political representation people may turn to tribalism as a way to find support and stability.