Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: End of year wahala! Make we try de careful abeg
by
Timmzzy
on 14/10/2023, 19:23:20 UTC
Una know say when the year don de come to an end like this, tension de full everywhere.

People go wan meet up with goals de done set up right from the start of the year and go wan do anything possible to take meet up with this goals

The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.

The reason I decide to create this thread na base on the recent happening I de see online of recent. Just last night, a bolt driver was shot dead around my area with no clue on the course and then I came online this morning to see a video where a man's private part disappeared from him because someone touched him and supposedly took it in the process.

As we go about our daily business, let's try and be safety conscious make we no fall victim of this ember month wahala

I swear this na Time wey Gaz dey extra careful with all means, make we dey try follow our spirit if place no good to go NO go and if You dey drive too dey careful, if you dey traffic 🚦🚦⛔ jam too dey careful, even with all this talk ehh some people still no go wan dey careful...