Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Topic OP
CERTIFICATE CRISIS AMONGST NIGERIAN POLITICIANS
by
Bitcoin-ATH
on 18/10/2023, 16:59:14 UTC
Certificate clash wey dey among our so called politicians every time don dey dey alarming and too much. The aspect wey hit my heart be say this issue no go come up from the onset na when them don finish election, announced  the winner and the so claimed winner go assumed office for weeks and months before the matter go arise. This kind thing dey happen for other countries de wey  e dey happen for Nigeria at all.
The past President Muhammadu Buhari experienced the issue and currently Bola Ahmed Tinubu dey inside the matter now. I think na  prank these people dey do because last last them go manoeuvre the situation and e no go hold water.
Why is it so in Nigeria?
I just say make I drive in this one in, wetin una think.