[3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller
Username: cityhunter34
Gender: male
Country/state of origin: Nigeria/Rivers State
Skill: manlift operator
My country people I hail una for this forum, I am very much new here (newbie) and I dey try to understand how this place dey work, I've seen the love and correction the senior people dey show newbies and it's heartwarming and as a newbie it's a long journey ahead of me but I'm willing to learn and take corrections so as to abide with the rules here.
Naija na the only country we get o, so let the change we are looking for start with us.