Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why do people think is a mistake to be Nigeria??
by
Spaceman1000$
on 20/10/2023, 23:01:01 UTC
Yes some how I agree with them because a lot is going wrong in the country
This is Nigeria were you see animals eat money, Nigeria is a place people do a lot of things bad roads and corruption has taking all over, but still on still as the matter be we all still dey believe on change of the country, come wetin u think?? u don ever think am
Baba the country don really frustrate people life. Omo people just dey suffer unnecessarily for something way no be their fault.  We really need to put hand change things for this country oh, if not our children go jam worse situations than these, we need to put Hands together to  correct some of the anomalies way we dey face currently, to make way for the future generations, so that dem no go come dey ask this question way OP dey ask now.