Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Peni*s is the most insensate organ in man's body
by
Odohu
on 25/10/2023, 11:38:04 UTC
Say no to RAPE. Do not allow your urge to destroy you. It's quiet unfortunate that men get punished for committing offence against women whom themselves are often times guilty of.

When did you hear a woman sentenced for rapping a man or even sexually assaulting small boys? You think women don't do this things too?

Dear men, stay woke and focused so you don't allow the pleasure of a few minutes ruin your life and your family name.
Na mumu dey rape woman for this Naija woman full scatter. Everywhere you turn women mount and are ready to go, why person go take risk say him wan rape woman? Government supposed bring law wey go make those wey rape person collect public beating first before any other punishment.

Women dey rape man too but e no plenty. Some mumu men self go happy make women rape them that na why plenty law no cover that side.

My advice to boys be say, rape na risky something... no go collect things full for your body untop five minutes pleasure because plenty of our girls dem carry things and things for body. Unto say rapist no dey use protection, na express them dey go so o.