Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why do people think is a mistake to be Nigeria??
by
Asiska02
on 26/10/2023, 07:40:27 UTC
Yes some how I agree with them because a lot is going wrong in the country
This is Nigeria were you see animals eat money, Nigeria is a place people do a lot of things bad roads and corruption has taking all over, but still on still as the matter be we all still dey believe on change of the country, come wetin u think?? u don ever think am

Dis matter get as e be and e dey painful to live in a country like dis and continue to see life as a hell where be say for other places dem don better and get good source of livelihood. But as a Nigeria person, we no suppose lose hope for our country because na we go still feel d impact of the economic pandemic wey we dey face. I still dey believe say Naija go change, I no know when or how e go take happen but I know say with time e go better. Even dis hardship wey we don face so far is enough to be hopeful of a change soon.