Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Peni*s is the most insensate organ in man's body
by
Gozie51
on 27/10/2023, 19:04:33 UTC

When did you hear a woman sentenced for rapping a man or even sexually assaulting small boys? You think women don't do this things too?


Anyway the occurrence dey very very small that you may not notice it. Or even the man no go kuku complain so either him continue the next time or avoid the lady. But seriously how you want take take say woman rape you, sometimes e no possible if you don't want expect she drug you and just something like that.

Well why you fit no no self be say if na small boy, he can't shout because it won't be painful for him and blood no go comot but not same for a woman.

Anyway, about the topic, me I think say discussions here no go fit cover am full and response go begin carry explicit descriptions wey no go too good for our morals here. At least here no be biology class. Just wetin I think make we for keep this place clean.