I be dey think say una wey be senior men for here no wan talk or una no dey see watin Dem dey do for our local board. That wan na because many people don complain tire but no body is doing something. To me personally I think it's because of the hugiblack merit thread that's na y Dem just come dey post rubbish full everywhere. Before that thread start Dem newbies be still dey try create quality post for we board. But all of a sudden I just come dey see rubbish full everywhere. Can you imagine someone bring this kind of post
Peni*s is the most insensate organ in man's body to a forum that clearly says BITCOINTALK. like watin una dey think say this place be.
For me I go even prefer make e be say na only that CryptopreneurBrainboss thread
Hugeblack local board weekly merit review (no posting on thread).Na e huge black go dey select from maybe that one go fit change their motive or help select d post wey hugeblack suppose dey merit.
I would like to see something done about this, but don't be too harsh on anyone. They should just know that hiding behind our local board and posting off topics to get merit would not show a good reputation to our people outside the main board. If you no Sabi post come dey post rubbish how you wan take earn better merit for main board? I just want everyone to learn nd understand why we need quality post on our local board as these white people they are watching our every move. Them no blind o they can do anything if they want so let's use our heads.