Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Merits 1 from 1 user
Re: High cost of commodities
by
Chilwell
on 02/11/2023, 19:21:31 UTC
⭐ Merited by hugeblack (1)
As we approach the festive season...prices of things have really gone up...from food items... clothing..even household items and there is less flow of cash
What could be the actual cause? ...will the average Nigerian survive it? Well we only hope for a better tomorrow

Many items don put money for up, you are right if lfestival dey come na so e dey be but this matter too early because festival still far but wetin I dey think say dey cause am na the naira wey dey raise against dollar because when I accompany my friend to shoe company to buy shoes for sell, dey say the price don go up we now asked and dey said na the dollar dey affect am I come shock say even shoe wey dey make for Naija, dollar still the affect am but Sha na the bad government wey we get cause am.