In recent years niger has been know for cryptocurrency fraud. Most scammers in Nigeria used social media like Facebook, Instagram and WhatsApp to decieve people into investing crypto with the promise of getting higher returns with little risk, while they will steal your money. This have lead to the scrutiny of crypto government have warn against investment in cryptocurrency. Many Nigerians today see cryptocurrencies have a way for them to over come the high inflation. This is a very important notice before investing crypto in Nigeria.
Crypto fraud dey all over the world but our own Dey always dey our body. Anything wey come Nigeria dem go do am sotay e go turn to something else. Nigeria dey smart but Dem dey always misuse that smartness. Instead of us to use am wisely to invent useful things, them go use am dey scam people.
Na this kind things naim make many people dey fear anything online business. I ask person last week say him know about Bitcoin? Him tell me say abeg make I forget all those online scam platform, say na wetting Yahoo boys dey use cash out. Abi I don join them. Because him dey observe me lately say I too much dey press phone. Emagine that mentality about Bitcoin.