In recent years niger has been know for cryptocurrency fraud. Most scammers in Nigeria used social media like Facebook, Instagram and WhatsApp to decieve people into investing crypto with the promise of getting higher returns with little risk, while they will steal your money. This have lead to the scrutiny of crypto government have warn against investment in cryptocurrency. Many Nigerians today see cryptocurrencies have a way for them to over come the high inflation. This is a very important notice before investing crypto in Nigeria.
Wetin una dey cap self, you e no no say this place na local board na things like this wey you suppose to cap you guys abi you no no say other people dey see wetin you dey write, you dey expose nigeria you yourself you don see country wey dey good or country wey scam no dey, if una wan cap make una cap well and something wey go enter brain no be something wey go dey spoil ear, you don enter all this foreign countries you no see scam wey their people dey scam, for me somebody never scam in nigeria before and if they have scam me before me go agree with the matter wey you bring so, but make I cap you well, no dey carry can matter dey come here because this place na eye witness everybody dey see your capins