Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: In Meta: We Don Ask 2 Create Sub-Boards
by
Vvaanniieell
on 08/11/2023, 07:36:31 UTC
Me I still be new member for the forum, no be like new new member sha, I been don join the forum a long time ago but I forget my log in details so I no fit access the account again, na e make open new account.

As I come join this our Naija Board, e sweet me to see the progress wey una don make and honestly e dey sweet me for body to dey here. I appreciate all the effort una don put to promote and carry ourself along, e only show say we get love fr ourselves. Una don try. Me personally go put mouth for the Sub-Board and throw my own contribution to ensure say me too I support in any small way wey me I go fit.

Once again una well done.