Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Hardwork no longer incur success
by
Gozie51
on 08/11/2023, 11:36:54 UTC

Do your research then invest in where others dey invest. People dey invest in bitcoins, invest in bitcoins.

Share some other smart ways to make money.

No doubt say the time has come again when few rich people will be made and plenty I wish go dey gnash teeth everywhere, that is working smart and not hard.

That time don go wey bricklayer go pack plenty money go because him strong or dey muscular, all those ones no dey help. You either work smart or you remain in hunger