Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Why do people think is a mistake to be Nigeria??
by
Mr.suevie
on 09/11/2023, 18:40:48 UTC
Yes some how I agree with them because a lot is going wrong in the country
This is Nigeria were you see animals eat money, Nigeria is a place people do a lot of things bad roads and corruption has taking all over, but still on still as the matter be we all still dey believe on change of the country, come wetin u think?? u don ever think am
We as Nigerian suppose don know how the country be and these things no be new thing again. Me I dey always feel sorry somehow for people wey still dey depend on the government because the matter e get as e be for this country because e don tie wrapper . They are many jobs and skill online way we as youth and upcoming potential important personel for this country supposed dey follow because times are changing and many people dont really rely on white collar jobs anymore and if you get one of these skills e go help you well well atleast to comot for the standard of being dependent on this rotten corruption wey don take over the whole nation.