Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: As e dey hot, MTN clear debt owned by their users
by
Dripplurd
on 12/11/2023, 06:09:37 UTC
But I hear say na Davido  pay di bill for everyone that dey ow MTN because im win award. Some came to my side and told me di Tori and when I checked my account, I come see say n true true dem don clear my #500 debt. But I never really believed say na Davido go pay day money because dat money go reach trillions. All di households in dis country dey ow MTN and the minimum go be #50 and above.

Na better thing wey Dem do oh but I still dey suspect dem. If na MTN really remove all dis people their debt from di database then something is better e don happened to dem and dem no wan tell us. MTN I know e no go just clear people loan like that. Dem too like money. Don't worry we go hear di story very soon.


omo the thing sweet me as a studen ooo, if na them try to help us but i con dey hear some kind thnings say it was a system glitch na were i con know say na my country people don do their work,and i hear say dem wan even leave am for us before but u know my country people, dem allowed dem to clear the debt wey dem dey owe and i heard it was around 1.4trillion,and all dey could do again is to borrow morethan the one dey were  owing before.