Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Come wetin we see about some Nigerian youths wey use smoking do work of they lif
by
Dripplurd
on 12/11/2023, 09:37:03 UTC
There are quite a number of things wey we young people need know about life. Smoking of all those things will only destroy your life. E dey scatter your liver small, small. But e dey surprise person how person go take know say something go kill them, but them go still go on to go smoke. Smokers are liable to die young for people wey dey smoke na wetin dem write on top cigarettes but dem go still go dey smoke am.

Now make we try imagine how much of damage those weeds and Marijuana go dey cost person health, because dem dey more dangerous. But e no concern them as person go still go ahead dey go smoke.

This world is just made of fantasy. We know something will kill us as human beings but we still went ahead to go and kill ourselves by using those things. People go still go run something even on how dem know say the thing go kill them but na so Satan dey corrupt this world. I think that's the difference between this world and the hereafter.


Many of our youth are now involve in that kind of a bad act now,some are smoking segrete some is ice,or marjuana or even loud and some is even involve in all things, i can't even imagine how this thing will be destroying there liver gradually and the thing wey dey suprise me for there matter na him be they use to write, all the smokers are liable to die young at back of the segrete carton and still yet you smoke for god sake something that i know it will going to destroy my life i am going to move far away from that thing.