The thing be say make we dey try respect higher authorities...at least no be new thing to us as Nigerians say at any point where uniform men dey they must check the passers by especially traveling vehicles. There is no problem in allowing them search ..weda them no dey gree check bad boys or not it's non of our business,, she dey wrong Sha ...it's a problem she should have avoided,,to me sef na Sabi Sabi put her for that wahala..at least others go learn