Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Hardwork no longer incur success
by
gabbie2010
on 16/11/2023, 21:06:51 UTC
You will agree with me that in our present country, It is not the most hard working that is the richest but the most smart working. The hardest labor and jobs are no longer the highest paying jobs, people sit at home and make the total money for a year that just a hard worker and not a smart worker can make. Life expectancy for Nigerians dey short because of bad health care and poor environment, we nor need to add stress to am, make we for nor go die quick. While we dey try to make money, we gats focus majorly on finding smartways to make money, not just depending on harwork, Hardwork alone no longer incurs success.

Some examples of smart ways to make money are;
be social and make good friends who you can grow with. The information you have can determine if you will have money or not, try get friends wey una dey talk better things like how to make more money.
Do your research then invest in where others dey invest. People dey invest in bitcoins, invest in bitcoins.

Share some other smart ways to make money.
This one na confirm true talk people wey dey do hard work no dey earn better pay for Naija for instance check factory workers, sales boys or girls, even teachers self na normal salary wey no reach anywhere but go see how smart naija guys wey dey into crypto whether as a trader or merchant for Binance, others wey dey into programming especially Blockchain developers, web3 developers etc those guys dey cash out millions of naira monthly, go to twitter and see smart guys wey dey into forex trading and trading with Prop firm see their huge USDT withdrawal in every two weeks this one's sure cash out without any stress na just the knowledge and skills is required all those monies are earned in comfort of their homes.