Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: [ANN] UniJoin.io - CoinJoin Crypto Mixer: Your anonymity na our priority
by
Lambaz
on 18/11/2023, 01:13:53 UTC
Weti dey happen for here na? Me I no dey understand the whole thing again. Even signature Campaign thread sef now na to translate? When do thing was in one thread, the thing was nicer than like this. Di first time when I see am I even think say Unijoin campaign e don come to do local board for us to participate so when I enta inside I come dey see sae na for translation purpose. By di way, Op u try 4 di work.
Chill na bro, maybe the guy dey just try to let we Nigerians know set we fit use the unijoin service as them no be only signature campaign but them actually dey offer beta mixing service wey go provide you privacy when you mix your coins and send am to anoda wallet or exchange. I know say most people no even get concern about those signature campaign dem wey dem day even promote so this guy just dey try to stand out by promoting the service him dey work for.

Please what do they mean by mixing services, are they custodial wallet provides or decentralized exchange?