Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Importance of learning a skill before gaining admission into the universIty
by
gotzekrul
on 18/11/2023, 09:14:18 UTC
Normally as dem born you for naija, life don de lead as 1-0 and you come be say na for family weh no get anything, na 5-0 be dat oo

Werin you talk na true sha, before you go higher institution ( uni, poly mono, COE ) you suppose don sabi any handwork weh fit de keep you busy de fetch you small mulla from time to time..All in all sha, make person just get skills fes before going to school or get am during school sef, anyhow weh you wan do am, just get am