Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Is Nigeria a failed project ?
by
Obim34
on 18/11/2023, 14:13:13 UTC
Does not change the fact that we are Nigerians but we can not continue this way, I know government can not solve all problems but at least they can do better than this. That is what annoys me the most, once we are not certified with any election results we should be able to reject and ask for reelection but after election no body is doing anything inec need  fumigation to bring out does parasites to justice. Sure one day people will no longer tolerate anything from the government again and all for the best of the country.
I grew up knowing Nigerians as strong and always making considerable effort in getting what dey always want but it is no more that way.
Hoping on the Inec is now not even a better solution cos dey worth any price just offer dem money and you good. We the citizens are bigger than the government and it is left for us to stop this nonsense if not it will pass to our generation and might even get worst than this if dey refuse to do am calmly as the citizens dey plead make we try apply violence, no shading of blood tho but we get voice as Nigerians.
I still dey laugh people wey dey their house alone dey pray for this country to change where be say dey no dey add any effort even the least voting dem dey dulge their head, God dey mostly help those who apply effort to their prayers