Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: Reason you still invest in BTC
by
Jegileman
on 18/11/2023, 22:14:38 UTC
How many of you guys  entered at this current point


No doubt you guys should be smiling by now

Rhetorically why aren't you into BTC  Roll Eyes. This is even enough for you for you to get in before it pumps.

Make your research. Learn more and get into it ASAP

Procrastination is the most reason why many people never still enter into bitcoin investment. Some wey no dey procrastinate na anticipators. Dis ones na them dey wait for price make e reach certain level before they enter the market to avoid buying at a bigger price. None of dis two set of people make sense and if person follow their footsteps you no go do anything for the market which go make you to miss out big time when others they cash out because of the bold step wey dey don take as them enter the market now.