Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: bitcoin affecting altcoins
by
promise444c5
on 20/11/2023, 19:12:52 UTC


The reason people dey go for altcoins na say e dey give profits fast but just know say as the profits dey come na so e go go too but sha if you dey smart and fit sell before e crash na better profits you go make but since we can't be lucky always e just better to stay with Bitcoin and you won't regret it like most altcoins investors do.

That's just the rule for the crypto world  in most cases the sets wey dey provide larger profits fit give larger risk always put dat wan for your mind when you dey trade or invest for altcoins