Post
Topic
Board Nigeria (Naija)
Re: HOW TO TAKE MAKE BETTER QUALITY POSTS.
by
Mayor of ogba
on 21/11/2023, 11:26:29 UTC
Op, you don try for this post to educate the newbies on how to create posts wey go give them merit for the forum. Waiting I come to understand for this forum how to get merit na when you create a post wey people see say through your post wey you create people don use am guide their self not to lose money for the crypto world. For instance, if we never know say scammers dey run people fake transfers for P2P trade and people don come lose their money well well because of the fake transfer for P2P trade. If you are the first person to create a post wey go teach us how to detect fake transfers for P2P trade in this forum, I swear people will give you better merit for sharing such an idea.