we all know that Bitcoin is so broad that coming to crash is so minimal, but the big question is what if it crash?
Wetin you mean by crashing? You mean say if the price dump abi if bitcoin crash and e no exist again?
If na the former you mean, na to keep d bitcoin make you no sell am because history don already show say bitcoin price go regain its value after e don face many market volatility which dey always result in loss of value of it.
And for the later, just comot your mind for there because e no go even happen. Before something like dis fit happen, you suppose look if e go fit dey centralised first, if e no fit just comot your mind say anything like dat go happen.
it is so obvious that majority of the world is totally dependable on Bitcoin.
but I think that in anything we do we should try as much as having a plan b, there is nothing wrong if we invest in other business as plan b.
for example I have seen most men who are international staffs in an oil companies taking a huge amount of money at every end of the month not knowing that nothing last forever more especially money.
so am on the opinion that every Bitcoin miner should have a plan b of investing in other business to avoid the story that touch.
Plan B na a must something and for anybody wey get sense and go fit look into wetin dey happen around am and how the world don become in side of financial sector. Plan B na better thing and anybody wey get am dey see the advantages of having the thing. E go always come through for you. Nobody pray say make anything happen to their investment or business but diversifying dem na him be d best to do.